Believe歌詞

作詞 : Ogunlayi Temitope
作曲 : Ogunlayi Temitope
Wanle
Wanle
Teeguy wanle o
Awon temi wanle o
Gbogbo wa Ajo ma K’ere oko dele nio oh oh oh..
Wanle
Je Je
Eh, Baba go run am.
Hustle go pay
but, we no know time and the day
my brother make we dey work and pray…
ko easy lati gbera rara,
Oh no
If e no be today,
tomorrow we go try again..
na person Wey give up **** up Aje,
e fit happen any time olohun hunhun
I’m Running my race moti sasasa
Mo gbaju mo hustle mo shashasha..
Mode fe kori ma gbagbagba
loje kin roll up motin sha gbana Oh no.
Emi omo nobody
(Nobody)
Tomorrow mole di lagbaja
(Lagbaja)
Kin sha prapra ki sapasa
base on believe ni shashasha
On Goddddddd
Everything go dey okay o
One dey we go get am
Anything Wey we want we go get,
Baba God go run am..
Our hustle go dey Okay o
One dey we go cashout ah out
Anything Wey we want we go get,
Baba God go run am
Wanle
Je Je
I say na base on believe
(On God)
E go be when e go be
(Your turn)
E go be like you dey dream but before e go be, I no many go leave
(Of course)
Na you go sit up no relent
You know say all man for himself
Loje kin ji ti mon sise
Ikanra ni mofe mafi gbowo mi se
Oloun moti sasasa
Mo gbaju mo hustle mo shashasha
Mio le gbe ibon mio le ka pata
But mon gbe two puff mo sha gbana Oloun
Emi omo nobody
(Nobody)
Tomorrow mole di lagbaja…
(Shaprapra)
Kin sha prapra ki sapasa
(Sapasa)
base on believe ni shashasha,
(Shashasha)
On Goddddddd
Everything go dey okay o
One dey we go get am
Anything Wey we want we go get,
Baba God go run am..
Our hustle go dey Okay o
One dey we go cashout
Anything Wey we want we go get,
Baba God go run am
You go get am
I go get am
you no go fall my brother my sister jeun lo jeun lo
Anything Wey we want we go get,
Baba God go run am
Teeguy wanle o
Awon temi wanle o
Gbogbo wa Ajo ma K’ere oko dele nio oh oh oh..
Anything Wey we want we go get,
Baba God go run am.

BelieveLRC歌詞

Believe歌詞Teeguy WanleBelieveLRC歌詞添加中
  • 歌詞名:Believe
  • 歌手名:Teeguy Wanle
  • 更新時(shí)間:2023-12-18
  • 作詞人:
  • 評(píng)分:0.0分

Believe歌詞,BelieveLRC歌詞

歌曲名:Believe  歌手:Teeguy Wanle  所屬專輯:《Believe》

作詞:  作曲:  發(fā)行公司:未知  發(fā)行時(shí)間:2023-12-18

歌曲ID:3018255  分類:Believe  語言:  大?。?.41 MB  時(shí)長(zhǎng):02:39秒  比特率:129K  評(píng)分:0.0分

介紹:《Believe》 是 Teeguy Wanle 演唱的歌曲,時(shí)長(zhǎng)02分39秒,由作詞,作曲,該歌曲收錄在Teeguy Wanle2023年的專輯《Believe》之中,如果您覺得好聽的話,就把這首歌分享給您的朋友共同聆聽,一起支持歌手Teeguy Wanle吧!

◆ 本頁是BelieveBelieveBelieveLRC歌詞下載頁面,如果您想下載Believemp3,那么就點(diǎn)擊  BelieveMp3免費(fèi)下載

◆ 如果你想在線試聽這首歌曲就點(diǎn)擊  Believe在線試聽

◆ 如果你想了解更多歌手Teeguy Wanle的信息就點(diǎn)擊  Teeguy Wanle的所有歌曲  Teeguy Wanle的專輯  Teeguy Wanle的詳細(xì)資料  Teeguy Wanle的圖片大全

◆ Believe的永久試聽地址是//www.cleanfoodrecipe.com/play/3018255.htm,請(qǐng)將九酷音樂網(wǎng)(www.cleanfoodrecipe.com)告訴您的3個(gè)朋友,感謝您對(duì)九酷音樂網(wǎng)支持!

Copyright @2023 - 2025 www.cleanfoodrecipe.com.All Rights Reserved.九酷音樂網(wǎng) 版權(quán)所有  備案號(hào):黑ICP備2023008593號(hào)-1